Zero Kobo Startup

Six Ways To Price Your Products And Services - Vincent Hawkies

Informações:

Synopsis

One of the reason why small businesses nor dey fit make better money from watin dem they do, na base on say dem nor sabi price their products and services. For inside this tear rubber episode i go give you six ways when you go take price your product and make money from your business.